
Viral video wey show kasala between keke rider and our officers na from 2020, na so FRSC tok
The Federal Road Safety Corps (FRSC) don describe one viral video wey show as keke rider dey open eye for officers for Benin as “old incident.” Inside statement on Wednesday, Olusegun Ogungbemide, FRSC chief informate, tok sey dem record di viral footage …